Emmanuel Anyangwe Ngassa Ngassa Pa Toroki, Chop tong for heaven

Pa Toroki, Chop tong for heaven

von Emmanuel Anyangwe Ngassa

Pidgin Englisch

EUR 23,00

Buch in deiner Nähe kaufen


...oder deine aktuelle Postleitzahl eingeben:
oder

Beschreibung

Di story wey Prince Dr. Anyangwe Ngassa write'am ih fine sootey. Di story ih happen dat time wey all animal dem be di stay for one place. Some day God be send invitation for all animal dem for waka kam for chop tong for heaven. God ih be send na bird dem make dem go tok di palava for all other animal dem. But because of langa throat bird dem kam decide dem sef sef for no tell all animal dem. Dem be choose only their own kana pippo tell dem. Dem no tell for example toroki dem. But assa how wey ting dem di happen, Pa Toroki kam hear di news too. Pa Toroki be be na bigman for toroki dem and ih be get sense pass king. So ih decide sey ih too must to go for dat chop tong. Na yi wey ih make some plan wey ih call'am sey CHOP TONG FOR HEAVEN. Ih be succeed so? Prince Dr. Anyangwe Ngassa touch di story tam no dey. Na yi wey ih companion too from Kamalloon wey na painter, Tanka Fonta, ih draw di whole book. Tanka yi drawing dem add di pamares for di book wey time no dey.

Autor*in

Emmanuel Anyangwe Ngassa

Themen in »Pa Toroki, Chop tong for heaven«

Manunga Yerima African fairytale tortoise Dr. Ngassa fable Fabel Integration Kamerun Afrikanische Sprachen Fonta Cameroon Emmanuel Pidgin Englisch Märchen

Stimmen zu »Pa Toroki, Chop tong for heaven«

Details

ISBN: 9783944785035
Verlag: Manunga Publishing
Erscheinung: 28.04.2014

Link teilen


Über buchnah.de | Die Buchhandlungen | Die Verlage | Impressum & Kontakt | Datenschutz | Presse


Auf dieser Seite kannst Du Buchhandlungen in der Nähe finden